Kinomos
Ki-Feeds

Moment a group of ladies physically åssåultéd and nåked their friend, Nancy, for allegedl…

ToryOfAfrika
ToryOfAfrika
1 year ago
Moment a group of ladies physically åssåultéd and nåked their friend, Nancy, for allegedly sleeping with one of the girls' boyfriends😳🧎🙆
10:15 AM · Aug 31, 2025

Replies 6

hohoho
hohoho1 year ago
This video dey vex me ooo. Them need find these girls
oulhead
oulhead1 year ago
Lol na really mezebu
teesbypraise
teesbypraise1 year ago
Omo make de just show me were this three girls dey power go tire them 😡if na because man Omo they are so stupid and needs brain resetting beat
nursetiti
nursetiti1 year ago
Why dem no fit drop those girls location self make men burst their houses
gabs_cleo
gabs_cleo1 year ago
The come back go Dey massive and e no go Funny at all😡😡😡
gabs_cleo
gabs_cleo1 year ago
This is Rubbish oo I nor really know why this kind things never xup for with person wey Dey close to me ajeh… I go carry squad come set Una house ablaze for night. Instead of you to caution your puppy of a bf, you Dey mezebu Dey follow the streets..?